Войти в систему

Home
    - Создать дневник
    - Написать в дневник
       - Подробный режим

LJ.Rossia.org
    - Новости сайта
    - Общие настройки
    - Sitemap
    - Оплата
    - ljr-fif

Редактировать...
    - Настройки
    - Список друзей
    - Дневник
    - Картинки
    - Пароль
    - Вид дневника

Сообщества

Настроить S2

Помощь
    - Забыли пароль?
    - FAQ
    - Тех. поддержка



Пишет Misha Verbitsky ([info]tiphareth)
@ 2019-09-03 11:32:00


Previous Entry  Add to memories!  Tell a Friend!  Next Entry
Настроение: tired
Музыка: Forgotten Woods - THE CURSE OF MANKIND
Entry tags:africa, smeshnoe

'No sex witout fight' - How dem dey change idea of 'man' for DR Congo
По ссылке от [info]balalajkin и [info]sashnik, бибиси на
пиджин-инглише:
https://www.bbc.com/pidgin

Na every woman dey ejaculate? Di qweshion wey make dem

start Pussypedia, free online vagina encyclopaedia

Dis qweshion wey come up for 2016 cause serious fight
between America tori pesin Zoe Mendelson and her boyfriend
dat time. Since dem bin no fit gree on di mata na so dem
enta Google.

Zoe tell BBC say na yeye-yeye informate dem find so, "I
decide to enta medical journals instead".

But need really dey for dis kain project? After all, we
don enta 21st century well-well, we don go through di
#MeToo movement, and we get sex education all ova di world
plus all di informate wey dey internet.

Maria use two sentences to ansa: "Information na power"
and "shame dey dangerous".

Zoe too add say, "I think say we dey overhype di progress
on top gender equality. We still dey world wey get plenti
inequality and shame wen e come to we bodi and
sexuality. Even though society don dey more open-minded,
we still dey hide dis mata dem."

"I still dey find ansa to my original qweshion", Zoe
tok. "Plenti information no dey, plus disagreement on top
science of human bodi, we neva even sabi di kain tissue
dey for clitoris."

But women wan know. So wen Maria and Zoe start to crowd
fund for di project, dem hit dia target within three days
and at di end of di day raise $22,000 ova three times
wetin dem bin dey find.

Di website wan start dey make money by giving readers
chance to sponsor articles dem want and also to dey sell
tins wey get Maria drawings dem.

For now, Zoe still dey hope say she go fit write article
wey answer her first qweshion, na everi woman dey
ejaculate?


* * *

по-моему, охуительно

жалко Википедию на падонковском закрыли,
был же охуенный проект

Привет



(Читать комментарии) - (Добавить комментарий)

dindu nuffin
[info]domachevsky
2019-09-03 16:13 (ссылка)
пиздец ахуительно
на блатной мове еще вики
не хватает - для четких пацанов

(Ответить) (Ветвь дискуссии)

Re: dindu nuffin
(Анонимно)
2019-09-04 07:28 (ссылка)
пидарас - пропагандон - педофил - гавнюша - ебать человечков, ебать!

(Ответить) (Уровень выше)


(Читать комментарии) -